I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida

 

"So I Go Carry 20m Give Àshawø Because Of Tøtø When Everybody Get Access To ? Them Suppose Arrest Every Man When Dey The Werey DM"—Rapper, Erigga slams SaidaBoj and Her Potential DMers || NKANUTVMEDIA 

He wrote: "How much your papa send your mama for talking stage , since we all want to be stüpîd 🤦

So I go carry 20m give Ashæwó because of Tøtø when everybody get access to? Una go talk where una Dey work for lagos very soon … Efcc abeg invite that Cràse come una show abeg.

"Them suppose arrest every man when Dey the werey DM Dey send that 500k cos WTF … with her big shoe and DIY make up … no fit pay make up artiste before she go that show I’m píssed 😤".

#nkanutv #nkanutvupdates #nkanutvmedia
https://www.facebook.com/100057530144580/posts/pfbid02xwTABjHSui2R8AKAaag7oWcLmfZkEpHTjQkaqQYWPGJB4pT2feYemETG8m4kESkMl/


Comments